BlankPaperz
  • Home
  • About
  • Blog
    • Personal Experience
    • People
    • Voices
    • Opinion
    • Mira Writes
    • Fiction
    • Xtras
  • GC Fund
  • Z’axis Mag
Edit this text
May 30, 2022 by BlankPaperz

Precious Dada: Wonder Woman

Precious Dada: Wonder Woman
May 30, 2022 by BlankPaperz

BlankPaperz Short Piece Contest longlist

Dem talk say na the way you leave your bed you go take sleep on top am. No be lie. E don tey wey I dey reason how my tomorrow go be. No be say I no trust baba God, but person gats get hin own blueprint.

Na writer I be and I wan take use am chop for future, together with anything wey person jam and learn. The person I go love be na woman wey put baba God for head. Make I con get happy family with work wey go dey steady like electricity for obodo oyinbo. I wan dey work from my house, make I get time groom my pikin and take care of my man well well. Apart from that, I no wan dey do “yes sir, yes sir” collect money.

I go love be woman wey get impact for anywhere wey my leg touch. Make dem miss my input when I comot. I go love be game changer, narrative modifier. I go love be one-in-a-million woman wey people go dey see dey wonder. Make baba God help me lie well for this bed wey I dey prepare so.


Precious is a creative writer and narrative illustrator with over 3 years of experience. She is skilled with words and painting mental imagery through narration. She puts in her emotions, experiences, and mindset into what she writes. She works on articles, client blogs, fiction and other genres of creative writing. Writing is her passion and she does it excellently. When she isn’t writing, she’s taking pictures or napping.

Follow Precious on Instagram: thelope__ and Twitter: @queentoluu

Previous articleDebby Jones: The Person I go love beDebby JonesNext article Ebuka Okonkwo: A ruptured dream
BlankPaperz(https://www.blankpaperz.com)
Amplifying voices and stories.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Categories

Tweets by bpaperz

Popular Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!18 comments
Bright Uboh: How can I forget the beautiful people who also attended the BlankPaperz Communications Workshop17 comments
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so cool17 comments
She was almost locked up by the police for a social media stunt – see brave filmmaker Afungfege Evita13 comments
GiveInternet.org | Closing the digital divide one family at a time13 comments

Recent Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!July 3, 2023
Celebrating Major General MG AliJune 11, 2023
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so coolMarch 7, 2023
Rife WordPress Theme ♥ Proudly built by Apollo13Themes - Edit this text