BlankPaperz
  • Home
  • About
  • Blog
    • Personal Experience
    • People
    • Voices
    • Opinion
    • Mira Writes
    • Fiction
    • Xtras
  • GC Fund
  • Z’axis Mag
Edit this text
June 27, 2022 by BlankPaperz

Mantuie Emenyi: The person I go love be…

Mantuie Emenyi: The person I go love be…
June 27, 2022 by BlankPaperz

BlankPaperz Short Piece Contest longlist

I go love be artist or photographer. E get some kind things wey people no dey see because dem dey distracted. With my paint and brush or camera, people fit see beauty in ordinary things.

I go love be accountant. I want to chill with the big boys, follow dey in charge of the money wey dey flow for their account.

I go love be politician as per Madam President. I like the idea of having legitimate power and being in charge of people.

I go love be actor. I dey like entertain people, make them just dey happy forget their wahala.

I go love be Mathematics teacher. I wan make my students dey see topics like circle theorem as if e be simple addition.

“It makes me laugh now. It’s as if I wanted to be everything.”

When I bin pikin, I dey talk like pikin, dey reason like pikin. Now wey I don come big, I don realise say wetin dey important na to do wetin go make you happy, give you fulfilment join.

As I don grow, I go love be international writer.

I want to inspire people.


Content Creator | Pharmacist-In-Training | Spoken Word Artist| CEO Myrrh Scents | Drama Minister| Oriflame Marketer.

Facebook: Mantuie Emenyi
Instagram: mantuiemenyi

Previous articleOluwatobi Akinola: The person I go love beOluwatobi AkinolaNext article Kelechi Alpheaus: The person I go love beKelechi Alpheaus
BlankPaperz(https://www.blankpaperz.com)
Amplifying voices and stories.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Categories

Tweets by bpaperz

Popular Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!18 comments
Bright Uboh: How can I forget the beautiful people who also attended the BlankPaperz Communications Workshop17 comments
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so cool17 comments
She was almost locked up by the police for a social media stunt – see brave filmmaker Afungfege Evita13 comments
GiveInternet.org | Closing the digital divide one family at a time13 comments

Recent Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!July 3, 2023
Celebrating Major General MG AliJune 11, 2023
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so coolMarch 7, 2023
Rife WordPress Theme ♥ Proudly built by Apollo13Themes - Edit this text