BlankPaperz
  • Home
  • About
  • Blog
    • Personal Experience
    • People
    • Voices
    • Opinion
    • Mira Writes
    • Fiction
    • Xtras
  • GC Fund
  • Z’axis Mag
Edit this text
May 29, 2022 by BlankPaperz

Toyosi Falese: The person I go love be

Toyosi Falese: The person I go love be
May 29, 2022 by BlankPaperz

BlankPaperz Short Piece Contest longlist

The kind world wey I dey, nobody wants to be true to anybody. Imagine my roommate wey be confirm Christian for house come school come become runs girl and she still dey post church programmes for WhatsApp.

The world just full with fake people. Person wey soak garri yesterday go dey talk say na shawarma hin chop. Person wey no get shishi for account go dey talk say hin get millions. Person wey borrow clothes wear go dey shakara for the person wey wear hin poor clothes. Even the person wey never make any dime from copywriting sef go dey gather people, collect their money say hin wan teach them how to make billions as copywriters. Make person tell me, where we dey go sef?

The person I go love be na the person wey true. The person wey no dey ashame of hin present condition but wey dey eager to become better. Person wey no hide hin real self. The person wey no live fake life.

Make person no me as Toyosi for house and the same Toyosi for school. The real me na the person wey I go love be!!!


My name is Toyosi H. Falese. A native of Ile-Oluji, Ondo State. I had completed a National Diploma in Science Laboratory Technology at the Federal Polytechnic, Ile-Oluji, Ondo State with distinction. I am an aspiring copywriter and public speaker

Social media handle: Omojesu Toyosi Falese

Previous articleWinners and long list of BlankPaperz Short Piece Contest announcedBlankPaperz Short Piece Contest winners announcedNext article Debby Jones: The Person I go love beDebby Jones
BlankPaperz(https://www.blankpaperz.com)
Amplifying voices and stories.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Categories

Tweets by bpaperz

Popular Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!18 comments
Bright Uboh: How can I forget the beautiful people who also attended the BlankPaperz Communications Workshop17 comments
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so cool17 comments
She was almost locked up by the police for a social media stunt – see brave filmmaker Afungfege Evita13 comments
GiveInternet.org | Closing the digital divide one family at a time13 comments

Recent Posts

YPC set to take Abuja by storm at Connect Conference 2023 organized by Joseph Etim to empower and educate changemakers and creators!July 3, 2023
Celebrating Major General MG AliJune 11, 2023
Tony Joy: Africa’s rising social entrepreneur who’s making rural development so coolMarch 7, 2023
Rife WordPress Theme ♥ Proudly built by Apollo13Themes - Edit this text